Results just dey enta
Follow di latest election results from di 2018 Osun State govnorship rerun election.
Dis na di total tally of di result wey INEC don announce.
Click here to see di results from di elections wey happun on Saturday 22 September.
Click here to see di results from di elections wey happun on Saturday 22 September.
Share dis results
Wetin be score?
Ward | ADP | APC | ADC | PDP | SDP | |
---|---|---|---|---|---|---|
Ife North | 10 PU2 | 0 | 126 | 0 | 2 | 0 |
Ife South | 7, 8 | 0 | 455 | 0 | 36 | 2 |
Orolu | 8, 9 | 1 | 280 | 0 | 122 | 1 |
Osogbo Ataoja | 5 PU017 | 0 | 299 | 0 | 165 | 1 |
Last Elections | - | 49744 | 254345 | 7681 | 254698 | 128049 |
Total: | - | 49745 | 255505 | 7681 | 255023 | 128053 |
Why dem dey do rerun?
254,698
PDP
254,345
APC
353
Di gap between di party dem
3,498
Di votes dem cancel
Election bodi INEC declare di govnorship election inconclusive on Saturday 23 September.
Why dem dey do rerun?
Na total of 3,498 votes dem cancel for di seven polling units wey dey affected.